lyrics; JESUS NA MY PADDY.

      This is song makes you dance with your waist shaking, shaking, shaking.



chorus

 Jesus na my paddy Yee(4)
God dey do well ,
He dey give me life yafu yafu 


(1) This kind love I never see am before,
Jehova na you be my paddy.
Wetin, I give you my papa e e e
E dey sweet my brain
Na so you dey make me shake my body
 I never see this kind of friend.
 wey dey love me pass my daddy eeh
I dey make me dance like this, like that, 
He dey make me shake my body e e 

Chorus. 
JESUS na my paddy Yee(4t)
This kind love I never see am before.                   
God dey do well he dey give me joy yafu yafu 
This kind love I never see am before,
Jehova na you be my paddy
Wetin I give you my papa e e e
E dey sweet my brain
Na so you dey make me shake my body
 I never see this kind of friend, 
wey dey love me pass my daddy eeh


(2) ihunanya gi na gbakawa mi isi 
Oka oka bu chi dike odogwu na agha,
Nobody like you I can't do without you 
There is something about this God 
 wey dey scatter my brain.... 
He's a mighty God, a friend in time. of need, Alade og,
 Oshimiri atta atta. .Ibu Agu necheba,
 Igwe nachi uwa nile...... 
Onye nmeri(3x)  ka bu

Chorus. 
JESUS na my paddy Yee(4t)
This kind love I never see am before.                   
God dey do well he dey give me joy yafu yafu 
This kind love I never see am before,
Jehova na you be my paddy
Wetin I give you my papa e e e
E dey sweet my brain
Na so you dey make me shake my body
 I never see this kind of friend, 
wey dey love me pass my daddy eeh
,,,,,,,,,,,,,,

Popular posts from this blog